fzmovies whatsapp channel

Young John – Extra Cool

Download the new song titled Xtra Cool By Young John.

Artist: Young John

Title: Extra Cool

Producer: Young John

Release Date: 2022

Genre: Naija Music

Download, listen, and enjoy below; 

DOWNLOAD
Young John – Extra Cool Lyrics
Jiggy

No, no

(Bang’)

Oh, no-no, no-no-no, no

(Banga)

Uloma, I dey on my ten toe

I don tell you tire, make we dey like extra cool

Oh, can we go back to the time

When this loving sheshe beere?

You know I love you but I’m always on the road

Can’t lie you put me in the mood

And I know you want am too

And I carry shoulder down for you

Jowo, ma fimi pa

I don make my spanner loose

(Omo, I don make my spanner loose)

I don carry shoulder down for you

Jowo, ma fimi pa

Sun owo ma ta, m’owo wa’le (Bang’)

No wan comot for my head

Omo, walahi

(Never seen a girl so fine like in my life, I must confess)

I must confess

Pemi l’oruko, oya

Fami ni irungbon, oh-na

S’oro si mi anyhow oh, mama

(S’oro si mi anyhow, my darling)

I know e no easy to understand me

You know I love you but I’m always on the road

Can’t lie you put me in the mood

And I know you want am too

And I carry shoulder down for you

Jowo, ma fimi pa

I don make my spanner loose

(Omo, I don make my spanner loose)

I don carry shoulder down for you

Jowo, ma fimi pa

Sun owo ma ta, m’owo wa’le (Bang’)

No wan comot for my head

Omo, walahi

(Never seen a girl so fine like in my life, I must confess)

I must confess

Omo, walahi

No wan comot for my head

Omo, walahi

(Never seen a girl so fine like in my life, I must confess)

Source: LyricFind
Xtra Cool (Mixed) lyrics © O/B/O Capasso